If i see am again make i bend

Omo I sinned today and it’s not worth it. Men please make una dey work out abeg and na person husband o his wife dey suffer walahi because what the hell! Nothing e sabi do to make up for what he doesn’t have. No foreplay, nothing. He is not fit, e be like say e no dey move his body at all. Chai, I suffer

Leave a Reply