Omo, all una wey dey marry or date all these Asian women dey try oo, it can never be me. Went to visit my guy today in the Philippines, come see as the girl wey he dey date slap him for my front just because say he invited me without telling her, house wey my guy dey pay for oo, na today I use my Omo finish sha.
in Confession