Guys, una know say I been tell una about the second wife wey I marry one time wey my first wife turn to lesbian 🥹 guess what: dem don move me go court say I be bad father, court don give me restrain order of 100miles away from them, now dem dey knack anywhere and do PDA for my front before dem carry me go court, dia 2 no come dey gimme toto again. Who send me go marry second wife 🤦🏽♂️
in Confession