I need answer pls

Shebi if you no dey in good terms with your partner, you fit do anything like entertain other people for the main time abi. Like you’re temporarily single nah. Abeg make una answer, make I know

One comment

  1. E be liken you wan scatter the relationship finish.
    No try that nonsense wey you wan do. Nothing dey these streets again.
    Even if your partner dey vex you, hold am tight.
    I dey talk from experience. I know wetin dem don use my eyes see.

Leave a reply to Anonymous Cancel reply