😅 Anytime I cheat on my babe, she dey always catch me, like every fucking time and I always beg and she forgives me. Honestly I’m even tired sef, I love her like mad no 🧢 but this penis no dey allow me stay one place. I don finally conclude say women no dey finish because the moment you knack this one finish you go still see another one wey pass the last one. I don dey tire for this wild chase to dey follow women up and down, e de drain person abeg. I just wan focus make money dey with my babe cause she deserve to be spoilt bastardly. God abeg help me 🙏 cause I’m really tired, this girl too love me and I just de fuck up. God help me abeg😞

One comment

Leave a reply to Anonymous Cancel reply