Everyone would always say Mother’s love say there mama love nah him bond pass but nah lie,Shay woman be the type wey go come love like that ? Na lie jare. If no be the pains wey dey go through for the pregnant months wey and at the end then no won lose. If to say if woman get belle nah a month he go take and the pain go be like menstrual cramp woman go just born forget am no love go dey between them and the pikin I swear.,Abeg make una lemme know if I get sense or not,I just smoke one Canadian loud so I won confirm the source after I carry puff 💨 💨 💨 Abeg
in Confession
Read what you wrote and slap yourself 3 times 😹