Since I had an abortion in July I have been seeing my period twice a month or three time in one month. I’m tired, fear don dey catch me.
in Confession

Go hospital na,doohhh..abeg try go hospital or pharmacy or meet d person wey run d abortion for you♥️