Omo life tuff we just resumed(university of Ibadan) and I’m thinking of school fees that is to be payed by February. E be like say I go drop out or do ashewo because I no get helper no body dey answer data na beg I beg transport sef to go school na beg I beg. Abeg make person help me. Abeg. God bless us
in Confession