This life is just not balance at all. Where I’ve been trying to get a good lady to adore and cherish for the rest of my life wey I never see. I still dey see guys wey God go bless with a serious, pretty, reasonable and hardworking babe, but dem go still cheat 🙁. Painful as fuck.
in Confession