Some men Dey love!!!!!

Some men dey love oooooooooo. I’ve been meeting nonchalant guys all my life until I met this one, he wan use challant kill me. The way he touches me omg, so caring. Oga just sweet anyhow. Naso love Dey be. Eeeeeee relationship sweet oooo, una dey enjoy since oooo. I just dey dull myself since. Some men are too sweet abeg. This one ehn, baby do u want to eat this, do you want to eat that, omo ehn baby should I bath you keh lmaoo. This one shock me, see love. He even opens the door for me. Him friend say, come ooo you don experience this kind love before. Lol I no blame the guy sha maybe the way he sees me smiling he fit get the code say I never really experience am lol

Leave a comment