Now I understand when men dey complain about a lady’s body count. So there is this guy that has been disturbing me making mouth and all that, I said okay besides I just wan chop and clean mouth wetin man fit do woman can do am too na. But this guy thing be like dry panla, I’m like no judging he might know how to use it but e no sabi anything, the thing be like dry panla I say chai me wey don taste big, fat and the one with veins all over it. What a waste of body count, he still has the gut to ask did i cum. I just dey curse am under my breath. Omo I just dey beg God say make I no jam that kain person to marry dey pray because lol
in Confession