Guy wey I dey date dey give am money sef, I no dey even bill am sef. Today I decided to go to his house unannounced, na so I dey hear am dey beg babe for the house, I just sneaked back, no wonder he always told me he’s scared of hurting me, thank God for revealing him to me.
in Confession