I’m tired of myself

I don’t know what my problem is. Any small money wey i get, na woman. I mean any little money that enters my hand, next thing woman go dey my house. I’m always horny. Which kain problem be this for God sake. Savings, I no get upon how i cashed out this year alone. Abeg who knows any church wey dey deliver person like me or better still all those churches wey dey flog evil spirit comot from person. This thing no ordinary again.

Leave a comment