Ti o ba gbe egun elegun, ti e ta! Some of you get tied up with pregnancy, some of this bitches want to get comfortable and get enough space to show you shege pro max! Omo ogbon pikin wey go know you go know you, no let anybody whine you say you no get time! Time dey but na you go calculate and use am well. It’s better to keep your sanity before you lose yourself
in Confession