13 days into friend with benefits with this girl, na everytime she dey hungry. 8 days I don send money for food and come over. Excuses upon excuses. Paid for hair and nails. She even dey bill me for skincare, I still dey reason give am. But if the money wey I spend don enter #100k and she no show, na to ghost her Abeg.

Leave a comment