Guys I don’t know what to do, my babe say she go do test in regards to her stomach pain, and they said it’s PCOS, abeg wetin be PCOS. She don dey cry since and I no know why she dey cry. Is it bad. She had a major operation to remove a cyst when we were teens (school mates then not dating) now she’s 26 and it’s PCOS, is it something bad. I’m confused

Leave a comment