Remember that guy wey no sabi save wey I wan help. Omo, we no dey die there again o, we un-die there infact. Haaaa; O baddddd, na real BJBD. How 35+ man go dey ask me for #2k, if you dey ask for 20/50 sef e go better. How na, I don run. God forbid evil in 2025

Leave a comment