Girlfriend dey awake dey hustle for money, boyfriend dey sleep ni 11:15pm. Later he go dey find why I get money pass am. Make girlfriend dey foot almost all the bills. All these broke men. Stay awake and hustle, look for things to do. Go online and check for jobs, view people’s status and see if you can get one or two connects. You are sleeping, he don sleep around 10. God will help us all sha. If no be love wey carry person come this kind man side, wetin I dey find. Na me assume say money dey him hand before sha. Faworaja oshi.
in Confession