All guys party

Naso my friend for Ajayi Crowther say make I follow am go one house party for Ile-ife, before you enter dem go give you 4 shots of tequila, dem pour loud inside pan and light am, everybody chop no rizla, time wey stripper go come out na male strippers I see o. Omo I don over high sha I fuck one guy yansh because na all guys party🤕 now I dey fear to fuck my wife with the same dick

Leave a comment