Omo nothing dey keep man o, if you like have mad shape, they fit leave you for slender wey get money, if you like have plenty money them fit leave you for beauty with no future, if you like give him peace of mind e fit leave you for person wey get madness but sabi knack, if you like have all he fit leave you follow him own gender

Leave a comment