Just thinking of how much of a user this boy is. Since we became friends in 2021, we’ve been having a situationship and I started paying for literally all his bills, someone that’s clocking 30, he’s literally 7 years older than I am. Pranked him that I was pregnant, he was calling #45k pills when I told him I could get for #10k even #1k I no see. Thank God my eye don clear, na everyday something dey worry am, he don see atm. Fear Abuja men, beggie beggie wan near to kill am🤣🤣. I know you might see this o, I just want you to know that I don sabi your tricks, na why when you dey complain about life na only sorry I dey tell you o, I no get money give you no vex🤣🤣🤣🤣. I gist you about dollar wey toaster give me, this boy use dollar madam whyne me tire o till I send sharwarma money. Beggie beggie, I don wise. Na everyday me and my bestie dey laugh you🤣🤣🤣
in Confession