Submitting to God

My boyfriend that I travel from west to south to visit, just dey send money dey give people, #50k , #100k , #15 etc different friends and girls sef but me wey dey faithful to him to the core and dey fuck am everyday, #3k sef no dey my account and I use my November alowee pay come see am. I have really seen the need to work on my self maybe my mentality is low or na me be mumu

Leave a comment