Since today I never kushh 💨💨💨 ooh, all my body just dey pepper me lol. I no even fit chop food well again sef 😂. My Sense don reset back to normal, God abeg. Make I just see one credit alert now na loud straight😩

Leave a comment