As I dey look this sniper wey dey my room so ehn, e be like say make I just drink am make my pain just end but if person kee himself, na where e dey go? I don tire like this, when this pain go end? People around me nor know because I dey make everybody happy but like this ehn me need the cheering. Person wey still dey make me happy small don kuku leave me join. God Abeg na
in Confession