Groceries & Floating berries Boy

Almost all the Secret platform I know on SM, na 95% love issues dey there! Nigerian youths! Unemployment,Fuel price Hike and food wey no dey no be una problem??
Una no see say Databundles no dey last again?
Una no dey share secret to wealth?
Una no dey post sure clients?
O ye naijans, who bewitched una?
I tire o

Leave a comment