I no do independent girl again

Please how do y’all find men who spend on you effortlessly. Because I’m really tired ,I’m a uni girl and the bills choke honestly nd parents no understand. I’m trying to get something for myself too buh everytime I manage to sef school billings will come ,av been trying to self to learn something frm dis girl in my sch ,just #50k nd I never get for a long time nd parents no understand. And it’s so funny when the money u need desperately nd no support system is what ur friends men will send them for hair or lashes ,I’m a fine girl buh na yeye understanding gf dem dey use me do nd I really am tired….to see #3k self in relationship, I no dey see.Im in this new talking stage nd I really don’t don’t was this guy to be one of those come over everything nd to take care of their gf go hard,so hw do I set that impression nw at the early days b4 I goan increase body count again.I want to be taken on dates nd treated right once …is that too much to ask.Tired of doing everything on my own please.