Guys 😪

To be honest I’m getting scared now as I Dey think am. Guys no call me again for road to collect my number 😪😂ema gbami
Me wey be sey if I Dey on top bike guys go use hin car follow me because he wan collect number. For the past 4 months now…no guy dey ask for my number or even ask me out. Guys what’s wrong na 😪💔🙂

Leave a comment