Omo I get ulcer and I suppose not to smoke weed at all but omo if no be shayo person for don Colo with everything wey dey sup for this country. Omo I smoke finish now and I suppose cook and chop then my neighbor come borrow my gas on my way in now, now hunger dey catch me I think say na my neighbor dem send come.

Leave a comment