No love

No love again, No matter how hard I try they never show me love. Funny enough, love is just all I need. Where una dey find this love abeg. Make una no Stingy with am.

Leave a comment